Lyles MG - Don Stay

5 Views
bimmacsounds
bimmacsounds
07/07/21

#BimmacSounds

Intro
Ok......i don cam back again ehh i don cam back
I go by the name TALL SLIM BOI
LYLES

CHORUS
Waka under ground eh be like say na worm
Scatter every place ur boy don be na bomb
Every where i go the people want me now
And every thing i say the people feel me now
Your boy don ......stay
Your boy don ..... Stay
Your boy don...... Stay
Your boy don ......stay(*2)

Verse 1
Let me tell u something, am not the normal me
The way my eye di red i no be human being
Am used to talking to myself thats why i face the mirror
If lapiro be dey alive that pa for be na hero
Bee hive
This men dem want live high life
You go for church for seka chap my broda god di eye u
Am like a diamond in the dark i comot like say na ninja
Soon i buy no jab
You dey for dey u still di squit
You pray make i go?
I dey like cam no go
I don di scratch cos am the ish
And if you must to know (bwai)
CHORUS (SAME)

Verse 2
The way i di takam work na only jass fit stoppam
And when i pray to God i swear that pa di answer
I don carry my cross and i be last born nor?
So anyhow eh dey we go daso pusham
Esola this men dem go see before believe
I dey for here di work
You want for us na leave (jass)
Karibo nang for corner
That girl dem nang for corna
Carry go no be force
That thing them flop like koki
I dey for here jusg di lookam
When hour reach we go brusham
The thing go clean like na toothpaste
I want for chop my throat don dry

Chorus (same)

BRIDGE
Ok di man hear
I start this thing nor , i first chop na gari di man
Sugar no be inside , after i add sugar then i add cornflakes
Ah di man recipe change......
Gari turn na VIP chop inside my life nor massa
Wuna no worry wuna no worry
I still dey boy..... Checkam

Show more

1 Comments Sort By
Anguh
Anguh 3 years ago

Cool

0 0 Reply
Show more