Joeboy - Better Thing (Official Video)

20 Views
CMTV PLUS
CMTV PLUS
08/03/21

Joeboy continues his ascent with his debut album, "Somewhere Between Beauty & Magic", a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty & Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.”

Download & Stream: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM

Lyrics

Do de do do
Do de do
De do do
Do de do
De do do
Do de do

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain (why I no dey complain)
When bad belle Dey (when bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing (ye ye ye)

Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Connect with Joeboy:
Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic...
Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial
Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/
Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial
YouTube: https://bit.ly/34vsXwG

#Joeboy #BetterThing #SBBM

Show more

1 Comments Sort By
Anguh
Anguh 3 years ago

Better things better things
Nice one you got there

0 0 Reply
Show more

Up next